sell

Revision as of 10:16, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: English sell

Pronunciation

  • sɛ̑l

Play


Verb

  • Make person dey exchange money with anoder ting.
  • Madam you go sell' abi make I go anoder shop?  — (NSC_2021, Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)
  • Notin wey I no dey sell for dis my small shop so.  — (NSC_2021, I sell all kinds of things in this small shop of mine.)

Antonyms

Translations

  • English: sell