sell

Naija

Etymology

From: English sell

Pronunciation

  • sɛ̑l

Play Play

Verb

  1. Make person give person someting make di person give am money
    • Madam you go sell abi make I go anoder shop?  — (Madam is it up for sale or should I patronize another shop?)
    • Notin wey I no dey sell for dis my small shop so.  — (I sell all kinds of things in this small shop of mine.)
  2. Make person talk one kind talk wey be sey anoder person wey dey dere no go fit understand wetin de dey talk.
    • You dey look us dey talk dey laugh dey do head like lizard, we don sell you o.  — (You are watching us talk and you are laughing and nodding like a lizard, we have said somethings you don't know.)
    • Bros, forget! I bam! you no go fit sell me. Na area I grow. Dat langua? I dey rap am for dream.  — (Bro, don't even think about it, I know what's happening. You can't say things I won't understand. Those slangs? I say them in my dream.)

Antonyms

Translations

  • English: sell, deceive, say things another will not understand