kpo carrier
Naija
Etymology
From: Yoruba kpo and English carrier
Pronunciation
- kpȏ káríɛ̀r
Noun
- Person wey dey carry shit comot for soakaway wey don full.
- In does days before people start to dey do toilet for inside house, na kpo carrier dem forefathers been dey do. — ( insert translation )
- Kpo carrier no dey again for dis generation. — (NSC_2021, Night soil men are no longer in existence in this age and era.)
Synonyms
Translations
- English: night soil man