jege

Revision as of 14:41, 8 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jɛ́gɛ́

Play Play

Noun

  • Person wey no dey straight forward wey dey lie con dey cheat people join ontop.
  • Some market people don turn to jege. E dey hard to dey believe dem.  — (NSC_2021, Some business men and women are now phoney. This makes it difficult to believe them.)

Synonyms

Translations

  • English: someone who is not straight forward