jege

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • dʒɛ̀gé

Play Play

Noun

  • Person wey no dey straight forward wey dey lie con dey cheat people join ontop.
  • Some market people don turn to jege. E dey hard to dey believe dem.  — (Some business men and women are now phoney. This makes it difficult to believe them.)

Synonyms

Translations

  • English: someone who is not straight forward