levels man
Naija
Etymology
From: English levels and man
Pronunciation
- lɛ́vúls màn
Noun
- Person wey be cultist.
- Na 'levels man dey bar so. — (NSC_2021, Cultist are in the bar.)
- If you try touch dat baa, na die o. Her guy na one of di levels man for our school. — (NSC_2021, If you dare lay a finger on that young lady you'll be in serious trouble because her boyfriend is a cultist.)
Related forms
Translations
- English: cultist