story

Revision as of 11:57, 10 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== stori ===Etymology=== From: English ''story'' ===Pronunciation=== stórɪ̀ <sm2>Pcm-ng-story.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-story.m.ogg</sm2> =...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Form

stori

Etymology

From: English story

Pronunciation

stórɪ̀

Play

Noun

  1. Talk wey no too make sense
    • I dey ask you wetin do my motor you dey tell me story. Baba, do normal! |(NSC_2021, I'm asking you what happened to my car and you are telling me fables. Mister, behave yourself.)}}
    • De catch you with person wife for hotel which kind story you want talk?  — (NSC_2021, You were caught with someone's wife in a hotel, what excuse do you want to give?)
  2. Talk wey person dey talk because e want bobo person
    • {{ux|dv| Election don reach now de go want dey tell us story, sey elephant swallow money, sey rat block door. We dey wait dem.
    insert example  — ( insert translation )
  3. Someting wey person dey write or talk wey be sey e happen or e no happen.
    My grandmama dey sabi yarn story.  — (NSC_2021, My grand mother knows how to tell stories.)
    • You don first yarn dis story, but no be as you take talk am before you dey talk am now. Shey no be lie you dey lie so?  — (NSC_2020, You have told us this story, but you are not telling it as you did before. Are you lying?)

Related forms

Synonym

Translation

  • English: fables, lies, excuses, tales