put body

Revision as of 14:12, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''put and body'' ===Pronunciation=== * <sm2>Pcm-ng-put body.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-put body.m.ogg</sm2> ===Verb phrase=== * Make pe...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English put and body

Pronunciation

Play Play

Verb phrase

  • Make person do someting with all im mind and heart
  • Anyting wey I dey do, I dey put body.  — (NSC_2021, Anything I do, I give it my all.)
  • No dey put body for wetin e dey talk.  — (NSC_2021, Don't take what he says seriously.)

Related forms

Translations

  • English: