put body

Revision as of 15:17, 13 December 2021 by Shula (talk | contribs) (→‎Verb phrase)

Naija

Etymology

From: English put and body

Pronunciation

Play Play

Verb phrase

  • Make person do someting with all im mind and heart.
  • Anyting wey I dey do, I dey put body.  — (NSC_2021, Anything I do, I give it my all.)
  • No dey put body for wetin e dey talk.  — (NSC_2021, Don't rely on what he says.)

Related forms

Translations

  • English: to give your best, rely