jollof rice
Naija
Etymology
- From: Senegalese jolof
Pronunciation
Noun
- Rice wey de dey cook wey be like sey dem mix di stew for inside as de dey cook am.
- If you want tief me, just organise better jollof rice wit plantain and cold mineral like dis! You no even need gun, na my go tie mysef follow you. — (NSC_2021, If you want to kidnap me, just cook really good jollof rice, add some plantain to it, and a cold bottle of any carbonated drink. You wont need a rope, I'll tie myself and go with you.)
- Nigeria and Ghana na padi padi normally, but if you want cause fight like dis, just talk sey one of den sabi cook jollof rice pass di oder one. — (NSC_2021, Ghana and Nigeria are friendly on an ordinary day, but if you want to cause a ruckus say that one of them makes better jollof rice than the other.)
Translation
- English: jollof rice