garage

Revision as of 13:00, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From: English ''garage'' ===Pronunciation=== gárâd͡ʒ <sm2>Pcm-ng-garage.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-garage.m.ogg</sm2> ===Noun=== * Place where pe...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From: English garage

Pronunciation

gárâd͡ʒ Play Play

Noun

  • Place where people dey enter motor if de want travel.
  • Enter motor for legit garage because dose agbero fit gbab you if you if you go dey do like JJC  — (NSC_2021, Board a bus from a proper motor park because those touts may attempt to extort from you.)
  • Which garage una dey load?  — (NSC_2021, Which motor park do you pick passengers from?)
  • E no get wetin you want buy wey you no go see for park. You even fit see pot buy.  — (NSC_2021, You'll find whatever you want to you want to buy at the motor park. You may even see a pot to buy.)

Synonym

Translation

  • English: Motor park