ntorr

Revision as of 11:21, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: iGBO ''ntor'' ===Pronunciation=== * ńtɔ̑r <sm2>Pcm-ng-ntorr.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-ntorr.m.ogg</sm2> ===Interjection=== * Wetin small sma...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: iGBO ntor

Pronunciation

  • ńtɔ̑r

Play


Interjection

  • Wetin small small pikin dem de use to insult demself wey go pain di oder person when. Dem go carry one one hand use darg eye come down con comot tongue for outside.
  • See as dis pikin dey carry say im broder do am ntorr.  — (NSC_2021, Look at the way this child is crying because his brother told him in a jeering manner that that was good for him.)
  • As e fall for ground all of dem shout say ntorr.  — (NSC_2021, When he fell on the fall, his friends told him it was good for him.)

Translations

  • English: good for you (jeering manner)