iba
Naija
Etymology
From: Yoruba iba meaning malaria
Pronunciation
- íbà
Noun
- sickness wey dey worry person.
- I dey do iba I no fit come work toady. — (NSC_2021, I am sick I can't come to work.)
- If iba dey worry you e good to drink agbo. — (NSC_2021, If you're ill, it's good to drink native herbal medicines.)
Translations
- English: sickness