sherekambia
Revision as of 16:02, 14 December 2021 by Shula (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Form=== * cherekambia ===Etymology=== From: Igbo ''cherekambia'' meaning ''come and play'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-sherekambia.f.ogg</sm2>...")
Naija
Alternative Form
Etymology
From: Igbo cherekambia meaning come and play
Pronunciation
Adverb
- Sey someting no be play play but be matter wey serious.
- Di matter wey we drag today no be sherekambia. — (NSC_2021, The matter was a very serious one.)
- Dat una love no be sherekambia o! no mess am up. — (NSC_2021, Your love is a serious one, so don't handle it levity.)
Translations
- English: a serious issue