bottompot

Revision as of 18:04, 14 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Alternative Form

bottom pot

Etymology

  • From: English bottom pot

Pronunciation

bɔ̀tómpɔ̂t



Noun

  1. Food wey dey dey for down down of pot, sometimes e dey burn.
    • You no see sey de don use bottompot rice do you.  — (NSC_2021, Can't you see that you have been cursed with eating food at the bottom part of the food.)
    • You no first collect food because you dey wait bottompot abi.  — (NSC_2021, You didnt want to collect food first because you want to eat the remnants at the bottom of the pot right?)
  2. Someting wey happen wey be sey na im sweet pass for di ting wey happen.
    • {{ux|dv| Di bottompot be sey, dat guy wey she dey use pepper us, di guy don marry, e don even born sef.
    • Sist, no dey talk up up, give me di bottompot abeg.  — (NSC_2021, Sis, don't be vague, give me the real sauce.)

Synonym

koko, matter

Translation

  • English: bottom part of the pot