borrowpose

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English borrow and pose

Pronunciation

  • bòròpȏse


Noun

  • Make person dey do yanga someting wey no be im own.
  • Na carry my car do borrowpose for di party wey you dey go so.  — (NSC_2021, Do not use my car as a showoff at that party you are attending.)
  • Na only to dey do borrowpose you sabi.  — (NSC_2021, You are only good at showing off with other peoples stuffs.)

Related forms

Synonyms

Translation

  • English: showing off with other peoples stuffs