oldpapa

Revision as of 07:10, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Alternative Forms=== * old papa ===Etymology=== From: English ''old'' and ''papa'' ===Pronunciation=== * òldpàpá <sm2>Pcm-ng-old papa.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English old and papa

Pronunciation

  • òldpàpá

Play


Noun

  • Man wey don tay for dis life wey be sey e no young again.
  • Di oldpapa wey dey give us mango don comot.  — (NSC_2021, The old man that gives us mango has gone.)
  • Na me dey sit near dat oldpapa.  — (NSC_2021, I am the one sitting beside that elderly man.)

Related forms

Antonyms

Translation

  • English: old man, elderly man