wire

Revision as of 07:40, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English wire

Pronunciation

  • wájà

Play Play

Noun

  1. Wetin de dey take dey draw electric light from place where electric current dey.
    • Abeg o, I no want make di wire shock me o.  — (NSC_2021, I do not want to be electrocuted by the wire.)
  2. Someting wey de be like iron wey dey long wey dey sharp too.
    • My skirt don hook di 'wire.  — (NSC_2021, My skirt got hooked by the wire mesh.)
  3. Person wey be sey na im dey comot money for people account for online.
    • Dat guy dey run wire. Na im make de dey hail am well well.  — (NSC_2021, That young man transfers money illegally from people's accounts. That's why they sing his praises.)

Translation

  • English: wire, sanity, internet fraudster

Verb

  • Make person send money give anoder person.
  • I no fit wire you di money on time as you no gree send me your account number quick quick.  — (NSC_2021, I could not make the money transfer because you didn't send me your account number quickly.)

Translation

  • English: money transfer