palash

Revision as of 09:55, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Verb)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • pàláʃ

Play Play

Verb

  • Make two people dey doke
  • You don palash babe finish you want con say you no go marry am wey be sey her papa na army. Just pack your village. E don be for you.  — ( NSC_2021, You slept with her and you no longer want to marry her and you didn't remember that her father is a soldier? Just run to your village. You are done for.)

Synonym

Translation

  • English: to have sex