cabal
Naija
Alternative form
Etymology
From: English cabal
Pronunciation
- kàbál
Noun
- Di secret place where small group of people wey be members of di same society dey gather to do meeting for secret.
- For dis cabal, make nobody try me as my eyes don red. — (NSC_2021, In this secret gathering, let no one provoke me because I am angry.)
Translations
- English: cabal