cabal

Naija

Alternative form

Etymology

From: English cabal

Pronunciation

  • kàbâ

Play Play

Noun

  1. Place wey no be where everybody know, where people dey gader dey.
    • Make we reach cabal, we go talk. Ear too many for here.  — (When we get to the hideout we'll talk. There are too many people listening here.)
  2. Area where person dey stay.
    • As you dey come stay dis cabal so, e get one or two tings wey you suppose know.  — (As you are moving into this neighbourhood, there is a thing or two you must know.)
    • Dat cabal na rich people side o. Rent for dere na die.  — (That is a very expensive neighbourhood. The rent there is very expensive.)
  3. Person house
    • I don arrange my cabal. When you go come weekend?  — (I have fixed up my place, when will you come for di weekend?)

Translations

  • English: hideout, neighbourhood, apartment