village people

Revision as of 19:20, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

Fro: English village and people

Pronunciation

  • vɪ́lédʒ pípùl

Play Play

Noun

  1. People wey dey live or stay for di same town together.
    • E good sey you go cook rice for your wedding o, but arrange different different swallow for your village people.  — (NSC_2021, It's a good idea to cook rice on your wedding day, but prepare other dishes for your members of your community.)
  2. People wey dey use juju and jazz to wicked person.
    • You dey behave like sey una village people swear for you.  — (Egbokhare_2020, you are behaving like someone under the spell of witchcraft.)
    • As dey carry am go different different hospital no fit find wetin dey do am, people begin reason sey village people fire am be dat.  — (NSC_Abonyi_2021, Since they could not diagnose what was wrong him/her after going from one hospital to another, the general opinion was that s/he had been bewitched.)

Related forms

Translation

  • English: townsmen, witchcraft