nko

Revision as of 20:00, 16 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: Yoruba ńkó meaning how about

Pronunciation

  • ńkó

Play Play

Adverb

  • Wetin de dey use ask anoder person question on how tings be or how tings dey go.
  • You nko? you no dey go di party?  — ( NSC_2021, How about you? Are you not attending the party?)
  • If I be after one nko? No mean sey make I marry who no get sense.  — ( NSC_2021, Even if I have a child outside wedlock, and so what?)

Translation

English: how about, so what