gbef

Revision as of 00:44, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Pronunciation)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • gbɛ̑f

Play Play

Verb

  • Sey person or something dey loss
  • Dem give you money you say you no want Guy you don gbef.  — (NSC_2020, You were given money but you rejected it, that's a minus for you.)
  • I don gbef o! Dat bae won give me her number but I no hold phone.  — (NSC_2021, I fucked up. That lady offer to give me her number but I wasn't with my phone.)

Synonym

Translation

English: fuck up