fuckup
Naija
Alternative Form
Etymology
Pronunciation
Play
Play
Verb
- Sey person make big mistake.
- My guy, forget, you don fuckup. — (Dont bother guy, you have really made a big mistake.)
- Sey person no do well as im plan
- E pain me sey I too fuckup yesterday for my in law place. — (I feel bad that I couldn't meet up expectations at my In-Law's place yesterday.)
Translation
Noun
- As matter dey wey be sey e no go well.
- Di day my wife catch me with our house girl, me sef know sey na serious fuckup. — (The day my wife caught me cheating on her with the help I knew I had made a terrible mistake.)
Synonym
Translation