wazupian

Revision as of 08:17, 17 December 2021 by Emeka (talk | contribs) (→‎Translations)

Naija

Etymology

From: Di English word whats up

Pronunciation

  • wɔ̀zɔ́pɪȃn

Play Play

Noun

  • Person wey no be oyibo but wey sabi to dey yarn like sey e na oyibo.
  • Dat your wazupian boyfriend don come ask of you.  — (NSC_2021, Your boyfriend that speaks with a foreign accent came here to asked about your whereabouts.)
  • No come dey do wazupian for our side o.  — (NSC_2021,You dare not speak with a fake foreign accent when you come here.)

Related forms

Translations

  • English: someone who speaks with a foreign accent