waffi
Naija
Alternative Form
Etymology
- From: English Warri name of place for Nigeria.
Pronunciation
wàfɪ̀
Noun
- Di way wey de dey take speak for Warri.
- Waffi na di sure way wey de dey take know who be correct Warri person. — (NSC_2021, The special way of speaking in Warri is the surest way to know who is really from Warri.)
- If you ask anybody de go tell you sey waffi sweet pass. — (NSC_2021, If you ask anyone, they'll tell you that the Warri way of speaking is most pleasant to listen to.)
Synonym
Antonym
Translation
- English: Special way of speaking Naija in Warri