kiss

Naija

Etymology

From: English kiss

Pronunciation

  • kɪ̑s

Play Play

Verb

  • Make person dey put mouth for anoder person mouth.
  • I no dey allow my children watch film where de dey kiss.  — (NSC_2021, I don't allow my children watch movies with kissing scenes.)
  • For our side for here, e de dey one kind one kind for man or woman wey never marry to dey kiss for public.  — (NSC_2021, In our society, it is unacceptable for unmarried people to be found kissing in public places.)

Synonyms

Translations

  • English: kiss