night food
Naija
Alternative form
Etymology
- From: English night and food
Pronunciation
- naɪ̂tfùd
Noun
- Food wey dem dey chop for night.
- E no good make person dey chop night food wey heavy. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, It is not advisable to eat heavy food for dinner.)
- Na broder dey cook night food for our house. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, In my house, older brother is the one who prepares dinner.)
Related forms
Translation
- English: dinner