okada

Naija

Etymology

From: Na from di name wey Gabriel Igbinedion give im plane

Pronunciation

  • ɔ̀kádà

Play Play

Noun

  • Wetin get two tire, one for front and one for back wey get engine wey people dey drive.
  • Okada man don fall woman wey carry egg, e don enter gbese.  — (NSC_2021, The commercial motorcyclist hit the woman carrying eggs, and he is now in serious trouble.)
  • I no send o I fit drive okada if na there money go come out.  — (NSC_Odirin_2020, I don't mind riding a motorcycle for a living.)

Translation

  • English: motorcycle