tail

Naija

Etymology

From: English tail

Pronunciation

  • teȋl

Play Play

Noun

  • Name of wetin de dey di back side of animal.
  • One dog don bite my dog for tail.  — (NSC_2021, My dog was bitten on his tail by another dog.)
  • When my cat see me with food e go start to dey shake tail.  — (NSC_2021, When my cat sees me with his food, it starts wag his tail.)

Related forms

Antonyms

Translations

  • English: tail