cow

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  • Animal wey dey chop grass and wey get four leg.E dey get different different size and e dey get horn. De dey call am nama. Na from di animal de dey get pomo and bokoto.
  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (Farmers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Synonyms

nama, malu

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow