on a norms

Revision as of 12:09, 24 January 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== * From English: ''on'', ''a'', ''norm'' ===Pronunciation=== ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms <sm2>Pcm-ng-on a norms.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-on a norms.m.ogg</sm2>...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

  • From English: on, a, norm

Pronunciation

ɔ̀n ɛ̀ nɔ̂ms Play Play

Prepositional Phrase

  • De dey use a take talk as tings suppose dey happen
  • On a norms de no suppose dey beg government make e do road. Dat na deir job naw.  — (NSC_2021, ordinarily, the government shouldn't be begged to build roads. That is their job.)
  • No vex, I no too get myself. You know sey on a norms I dey show.  — (NSC_2021, Don't be angry, I'm not feeling too well. You know that I usually come.)

Synonym

normally

Translation

  • English: ordinarily, usually