five and six
Naija
Etymology
- From English: five, and, six
Pronunciation
Adjective
- Make two people be better better friends
- Ose and Ochuko na five and six. If you see Ochuko, just know sey Ose dey around. — (NSC_2021, Ose and Ochuko are inseparable. If you see Ochuko, just know that Ose is nearby.)
- She dey cry like day because im and im papa na five and six — (NSC_2021, She is crying like that because she and her father were really close.)
- Make someting and something dey go well.
- Rice and beans na five and six. — (NSC_2021, Rice and beans are a perfect combination.)
- Banga and starch? Na five and six naw. — (NSC_2021, Banga soup and starch? That's a perfect combination.)
- make person like someting well well.
- You and beer na five and six naw. If person follow you siddon reach five minutes, you go must talk about beer. — (NSC_2021, You and beer are inseparable. If a person sits with you for five minutes, you'll definitely talk about beeer.)
Translation
- English: inseparable, perfect combination, close