amala
Naija
Etymology
From: Yoruba amala (yam flour)
Pronunciation
- àmàlà
Noun
- Food wey de dey make with yam wey de don grind after e dry or plantain wey de don grind after e dry, con take soup chop am.
- All of dem dey deir mama house dey chow amala. — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__375, They all are in their parents' house eating amala.)
- Dem tell you sey me, I no sabi dey mama house dey chow amala wey dey make sense? — (IBA_06_Linguistic-Fieldwork_DG__380, Were you told that I don't wish to stay at my mother's house to enjoy myself while I eat her nicely prepared amala?)
Synonyms
Translations
- English: Yam flour meal, amala