chiefo

Revision as of 11:35, 6 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English chief and suffix o

Pronunciation

  • t͡ʃèfô

Play Play

Noun

  1. Person wey e be oga of oga dem.
    • Na dem chiefo dey buy dat kind drink o. As e never reach us like dis, make we manage dis small holywater.  — (NSC_2021,Only kingpins buy that type of alcohol. Since we are not at that level yet, let’s manage this spirit.)
    • No go chop money, chop chiefo money join your own. If you chop am, na your body go hear am.  — (NSC_2021,Be careful not to become so extravagant that you eventually spend the boss' money as well; otherwise, you face the consequences.)
  2. Person wey e be oga for kegite club.
    • Chiefo! I loyal.  —  (NSC_2021, My Leader, I pay you homage.)

Synonym

boss, bozz,

Antonym

boy, boyboy

Translation

English : kingpin, kegite leader