epa

Revision as of 09:37, 23 June 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀pà

Play


Noun

  • Wetin de dey call man wey don old well well.
  • Na every morning dat epa dey go drink.  — (NSC_2021, That old man drinks every morning.)
  • Epa don go farm as house don tire am.  — (NSC_2021, Grandfather went to the farm early this morning because he got tired of staying at home.)

Synonym

Translation

  • English: grandfather, old man