fallinghand

Revision as of 10:31, 5 July 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English falling and hand

Pronunciation

  • fɔ̀:lɪ̀ŋ hánd

Play Play

Noun

  • Make person do wetin pain or vex you wey you no tink sey di person fit do.
  • Fallinghand na normal ting wey im don dey do taytay.  — (NSC_2021, Performing below expectation is someting he is use to.)
  • My bae say my fallinghand don dey tire her.  — (NSC_2021, My girlfriend said she's tired of me disappointing her.)

Related forms

Translation

  • English: disappoint