psychia

Revision as of 02:47, 10 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (Created page with "==Naija=== ===Etymology=== From English: ''Psychiatric'' ===Pronunciation=== * sàìkìá <sm2>Pcm-ng-psychia.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-psychia.m.ogg</sm2> ===Noun=== # Hop...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija=

Etymology

From English: Psychiatric

Pronunciation

  • sàìkìá


Noun

  1. Hopsital where de dey carry person go if e don dey kolo, or if e dey get wetin dey worry am for mind make dem treat am.
    • Government don talk sey make dem carry all di mad mad people for street go psychia.  — (The government has ordered that all the mentally ill people roaming the streets be taken to the psychiatric hospital.)
    • Psychia no too plenty for our area sha.  — (There are not very many psychiatric hospitals in our locale.)
  2. Wetin dey worry person wey be sey e don dey kolo small small
    • Di way di man don dey do, e be like sey e don dey get small small psychia o.  —  (That man is behaving like a person who is slowly going insane.)
    • Even if psychia dey worry you, you no go see dat dog go follow am play.  —  (Even if you are going insane, you won't see that dog and go to play with it.)

Synonyms

aro, uselu

Translation

English: Psychiatric hospital, Insanity