oga kpatakpata

Revision as of 05:09, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From Yoruba: oga (leader) kpata kpata (completely)

Pronunciation

  • ɔ̀gákpátákpátá

Play Play

Noun

  • Person wey be di oga wey no get oga.
  • Oga kpatakpata for INEC.  — (bbc__77036, The INEC chairman.)
  • Dem arrest di oga kpatakpata for di workers union.  — (deuber__2636, The leader of workers union was arrested.)

Synonyms

Translations

  • English: Leader without a superior in an organisation