oldpapa

Revision as of 03:44, 13 November 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English old and papa

Pronunciation

  • òldpàpá

Play Play

Noun

  • Man wey don tay for dis life wey be sey e no young again.
  • Di oldpapa wey dey give us mango don comot.  — (NSC_2021, The old man that gives us mango has gone.)
  • Na me dey siddon near dat oldpapa.  — (NSC_2021, I am the one sitting beside that elderly man.)

Related forms

Antonyms

Translation

  • English: old man, elderly man