tay

Revision as of 23:16, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Adverb)

Naija

Alternative Form

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • têy

Play Play

Adverb

  1. Someting wey don happen before before.
    • E don tay wey I enter school o.  — (NSC_2021, It's been a while since I came to school.)
  2. Sey person don take time for someting.
    • She tay for di market wey she go.  — (NSC_2021, She spent a lot of time at the market.)

Related Forms

Translation

  • English: long time, a while