tfare

Revision as of 21:30, 21 December 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English transport and fare

Pronunciation

  • tɪ́:fɛ̀

Play Play

Noun

  • Money wey person dey hold for hand wey e go use pay for transport go somewhere.
  • If you no give me tfare, I no dey come your side.  — (NSC_2021, If you don't give me transportation fare, I won't be coming to your place.)
  • Dem don steal my tfare for my bag.  — (NSC_2021, Someone stole my fare from my bag.)

Synonym

Translation

  • English: fare