shege

Revision as of 17:10, 8 February 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Hausa shege, bastard

Pronunciation

  • ʃégè

Play Play

Noun

  • Bad ting wey go pain person.
  • You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see shege.  — (NSC_2021, You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
  • I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu.  — (NSC_2021, I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)

Synonym

Translation

  • English: unfortunate experience

Interjection

  • Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
  • Comot here shege!  — (NSC_2021, Get out of here! Bastard.)

Translations

  • English: bastard