gbam
Naija
Etymology
- From: unknown
Pronunciation
- gbàm
Ideophone
- Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
- Na once I hit my head for ground gbam. — (I hit my head on the floor heavily.)
- I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam. — ( I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)
Translation
- English: crash sound
Interjection
- Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
- gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat. — (Correct! that is the right thing to do.)
Synonym
Translation
- English: that's right!