gbam

Naija

Etymology

  • From: unknown

Pronunciation

  • gbàm

Play Play

Ideophone

  • Sound wey de dey hear if someting use force nack someting.
  • Na once I hit my head for ground gbam.  — (I hit my head on the floor heavily.)
  • I dey my own jeje for di holdup when she come use her moto hit my own from backgbam.  — ( I was caught in the hold up when she hit my car from behind.)

Translation

  • English: crash sound

Interjection

  • Wetin person dey talk if someting na as e want make be.
  • gbam, you don get am! Na di solution to di problem be dat.  — (Correct! that is the right thing to do.)

Synonym

Translation

  • English: that's right!