one way

Revision as of 03:35, 4 June 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Noun)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English one and way

Pronunciation

  • wónwày

Play


Noun

  • Wetin dey dey wey be sey people dey drive follow di side of road wey dey no suppose drive.
  • Some people go just dey drive follow one way dey drive.  — (Some people drive through a single lane.)
  • If you follow one way and police catch you, you don enter serious wahala.  — (If you pass through a single lane, and you get caught by the cops, you’ll be in serious trouble.)

Related forms

Translation

English: single way