shege
Naija
Etymology
From: Hausa shege, bastard
Pronunciation
- ʃégè
Noun
- Bad ting wey go pain person.
- You tink sey na because you carry big car you go make me fear? Make we go station, you go see shege. — (You think that because you have an expensive car you'll intimidate me? Let's get to the police station, you'll have a very unfortunate experience.)
- I see shege dat day. I trek from Ketu go reach Ikorodu. — (I had a very unfortunate experience that day. I walked from Ketu to Ikorodu.)
Synonym
Translation
- English: unfortunate experience
Interjection
- Word wey de dey use curse person sey e be bastard.
- Comot here shege! — (Get out of here! Bastard.)
Translations
- English: bastard