you
Naija
Etymology
From English: you
Pronunciation
- jû
Pronoun
- De dey use am dey talk about person wey im and anoder person am dey follow talk when e no want call im name.
- Wey you? — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__36, Where are you?)
- You you dey smile? — (NST_cleaned__7146, You are smiling?)
- Our love dey grow for ourself and for you. — (jw__28656, Our love is growing for each other and for you.)
- No be like dis you dey do before o. — (deuber__1676, You were not behaving this way before.)
- E no suppose do like dat to you now. — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__106, She is not supposed to behave that way to you.)
Translations
- English: you