you

Naija

Etymology

From English: you

Pronunciation

Play


Pronoun

  • De dey use am dey talk about person wey im and anoder person am dey follow talk when e no want call im name.
  • Wey you?  — (ABJ_INF_03_Nigerian-Men-Dey-Try_DG__36, Where are you?)
  • You you dey smile?  — (NST_cleaned__7146, You are smiling?)
  • Our love dey grow for ourself and for you.  — (jw__28656, Our love is growing for each other and for you.)
  • No be like dis you dey do before o.  — (deuber__1676, You were not behaving this way before.)
  • E no suppose do like dat to you now.  — (ENU_20_Relationship-With-Women_DG__106, She is not supposed to behave that way to you.)

Translations

  • English: you